Chibuzor Chinyere
Jump to navigation
Jump to search
Chibuzor Chinyere (dem bon am for Oktoba 22, 1973) na Naija relijos figor wey bin start di Omega Pawa Ministri. Plenti pipo sabi am as kontrovasa bikos of im sex toris, wen one 22-year old gel bin akyuz am of giving ha belle.[1][2] But e don deny di aligeshons, and e also tok say she jos wan spoil im gud nem.[1][2]
For 27 August 2023, Isaiah Ogedegbe tok say di sex toris abaut Chibuzor Chinyere na wayo and e kol am inoset.[3]
Isaiah Ogedegbe na one Naija relijos figor and blogga.
Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]
- ↑ 1.0 1.1 "Tori say OPM Apostle Chibuzor Chinyere give 22 year old lady belle na lie - Church react". BBC News Pidgin. 23 August 2023. Retrieved 27 August 2023.
- ↑ 2.0 2.1 Kalu, Esther (24 August 2023). "Alleged Adultery: I'm being blackmailed - Apostle Chibuzor Chinyere cries out". Premium Times Nigeria. Retrieved 27 August 2023.
- ↑ Ogedegbe, Isaiah (27 August 2023). "The Story of Apostle Chibuzor Chinyere". Opinion Nigeria. Retrieved 27 August 2023.