Candace Slater

From Wikipedia
Candace Slater
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Fest nemCandace Chenj-am
Famili nemSlater Chenj-am
Wen dem bon am28 August 1948 Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokBrazilian Portuguese, English langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufolklorist Chenj-am
Wu e dey wok forUniversity of California, Berkeley Chenj-am
Wie e go skulStanford University Chenj-am
Awod wey e koletOrdem do Mérito Cultural, Guggenheim Fellowship Chenj-am

Candace Slater ( dem bon am for August 28,1948)na one Amerika pesin wey Sabi buk wel-wel an shi sabido risash wok ontop Litresho an Kolsho Brazil pipul. Dem bon am for Mineola,New York.Slater kolet PhD from Stanford Yunifasiti. Shi bi Profeso for Dipatment of Spanish an Portuguese for Yunifasiti of California, Berkeley. Shi put mind for risash ontop folk an Brazil pipul tradishon, oda kontri dem wey dey for Latin Amerika an pipul wey dey for Iberian Penninsula. Slater don do difren-difren fellowshop dem for Guggenheim Fandeshon, di Nashona Endowment for di Humanities plus Tinker Fandeshon. Brazil gofment don giv am honor for Order of Rio and Branco an di Ordem do Merito Cultural

Som of E Buk Dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

Trail of MiraclesI'm: Stories from Pilgrimage in Northeast Brazil(1986) .Stories on a String: The Brazilian Literature de Cordil(1989) .Dance of the Dolphin: Transformation and Disenchantment in the

Amazonian Imagination (1994) .Entangled Edens: Visions of Amazon (2003)

Refrens Dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

1."Candace Slater" (in Portuguese). Museum da Pesaoa. Archives from the Original on 2018-03-20 2."Candace Slater" University of California, Berkeley 3.a b c "Participant Biographies and Abstract" Literaturade Cordel:Continuity and Change in Brazilian Popular Literature. American Folklore Center.