Burundi
Appearance
Burundi, wey dem dey call am officially as Republic of Burundi, [1] na one country for East Africa wey no get sea at all. E dey inside di Great Rift Valley, exactly where di African Great Lakes area and Southeast Africa dey meet. Di country get population pass 14 million pipo. E share border with Rwanda for north side, Tanzania for east and southeast, and DRC (Democratic Republic of Congo) for west side. Lake Tanganyika dey di southwest border of di country. Di main capital wey dem dey do government matter na Gitega, but di capital wey money matter dey burst na Bujumbura.
References
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Constitution de la République du Burundi promulguée le 07 juin 2018". 3 July 2018. Archived from the original on 16 June 2022. Retrieved 17 May 2022.