Bukayo Saka
Hau e go bi
Bukayo Saka
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | UK |
| Country for sport | England |
| Nem for lokal langwej | Bukayo Saka |
| Orijina nem | Bukayo Ayoyinka Temidayo Moses Saka |
| Fest nem | Bukayo |
| Famili nem | Saka |
| Wen dem bon am | 5 September 2001 |
| Ples wey dem bon am | Ealing |
| Fest langwej | English langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | association football player |
| Pat of wok wey e put mind | association football |
| Position played on team / speciality | winger |
| Wie e go skul | Greenford High School |
| Work location | London |
| Wen e stat wok | 2018 |
| Member of sports team | Arsenal F. C. |
| Sport | association football |
| Participant in | UEFA Euro 2020, 2022 FIFA World Cup, UEFA Euro 2024, 2026 FIFA World Cup |
Bukayo Ayoyinka Temidayo Moses Saka ( wey dem bon 5 September 2001) nah naija futbola wey deh play right winga for Premier League club Arsenal and the England national team.[1]
Saka tay for him first tem were he begin him karia for Arsenal klob, nah there he tak carry Premier league club with two FA Cominity shield. Pesin wey go later carry body join beta playa for Arsenal. E collect Arsenal beta player for 2020 -2021 with 2021 - 2022 join.[2]
Tori from him karia
[chenj-am | chenj-am for orijin]E don play for small pipul team wen him be deh small, nah later E follo join small pipul team for Watford, E follo join Arsenal's Hale End academy wen E deh age seven.
Were dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ https://www.arsenal.com/men/players/bukayo-saka
- ↑ https://www.premierleague.com/en/players/223340/bukayo-saka/overview