Buchi
Buchi Atuonwu, wey pipul sabi wel-wel as Buchi, na Naija song-raita, author, poet, spoken word and reggae gospel artiste. E stat laif as DJ for night klub.
Buchi dey pat of Christ Embassy LoveWorld Music and Arts Ministry.
Early laif and skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Buchi kom fom Abia Stet for south-east Nigeria, but na for Kaduna dem bon am for June 24, 1964.
Edukeshon
[chenj-am | chenj-am for orijin]E go Methodist College Uzuakoli and Federal Government College, Enugu, dia two dey for south-east Nigeria. Afta e finish secondary skul, Buchi enta University of Lagos (UNILAG) for 1983. Na dia e rid English Language and Literary Studies, and he get im fest digre afta three years. By 1988, he don kolet im second digre, and di sem year dem employ am as lecturer for di sem UNILAG, wia e stil dey do Ph.D.
Buchi kontinue to dey tich for UNILAG till 1994, wen e stat to dey rait buk, poem and music full-taim.
Music== 1999 na di year wey Buchi blo. E stat im musik laif as DJ for one popular 1980s Night Club wey dem dey kol Floating Bukka, di club dey for one ship wey park for Marina, Lagos Island. Na Ras Kimono invite amkom join di sho dat taim.
Pasonal laif
[chenj-am | chenj-am for orijin]Buchi don liv most of im laif for Legos. E mari one wuman wey ha nem na Jane Atuonwu. Dem get four pikin, and ol of dem don folo am sing for im musik project at difren taims. E evun rilis one song wey im kol “Normally” for im 8th Album wey stil get di sem nem — “Normally” — and dat song feature ol e chudren.
Buchi past laif don hep shape hau e bi today. Bifor-bifor, he dey lecture for UNILAG for day taim, and e go do DJ wok for night. E stil dey poshu Doctorate Degree
(Ph.D) for Semantics and Social Linguistics for di sem UNILAG.
Buchi giv e laif to Christ for 1992. Bifor dat taim, e dey smoke, but di last taim wey e smoke na 30th December 1992, afta e surrenda to Jesus.
Music Albums
[chenj-am | chenj-am for orijin]Buchi don rilis 8 Studio Albums and 2 buks. Di albums na:
1. 1999 – These Days Up==Wia
2. 2002 – So Beautiful
3. 2005 – What A Life
4. 2008 – Sounds Of Life
5. 2011 – Judah
6. 2014 – I See
7. 2017 – Red, Gold & Green
8. 2020 – 11:59
Buks wey e rait
[chenj-am | chenj-am for orijin]1. campus cultism, di kain wahala Cease Fire: Dis buk tok abaut
wey Buchi sef folo do fir university days.
2. My Weed and I
campus cultism, di kain wahala wey buchi sef folo do fir university days.
2. my weed and i
wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]H
de
m gada tori==