Bright Chimezie

From Wikipedia

Bright Chimezie (dem bon am for October 1, 1960) na Naijá muzishian eru kom fom pesin wey Abia Stet in Naijá. Im kain of muzik na im dem dey kol Zigma Sound. Dis kain muzik dey popula wel-wel for di easta pat of Naijá for 1980. Dis muzik join lokal Naijá muzik wit Igbo Hailaif muzik.