Jump to content

Bidemi Olalekan Amole

From Wikipedia

Bidemi Olalekan Amole was born on November 9, 2007.him be Nigerian person wey dey play football. The wing wey him dey play na midfield for Swedish club IF Brommapojkarna on loan from the Nigerian academy Real Sapphire FC. Him follow play for Nigeria at under 20- level [1][2]

Early life and youth work

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Amole been start him football waka with de youth system of Real Sapphire FC for Nigeria. for 2024 him follow playb with the sporting Lagos academy for gothia cup for Sweden. Becos of de tournament wska,him been don deb Train with the Swedish club Djurgardens IF.[3]

Him club waka

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Real Sapphire FC

[chenj-am | chenj-am for orijin]


Amelo been grow from deb youth system of Real Sapphire FC for Nigeria. Him follow play for deb creative championship (TCC) league.

IF Brommapojkarna

[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 2006, Brommapojkarna been signed Amelo on top loan mata from Real Sapphire FC but dem been get another thing wey be say dem go later do mey de transfer dey forever

International waka

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Him follow play for Nigerian national football team, wen Aliyu Zubairu been day as dd coach t .[4]

  1. Adebayo, Olusola (2026-04-15). "Brommapojkarna Confirm Bidemi Amole Loan Move from Real Sapphire". Sports247 Nigeria (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2026-05-23.
  2. Report, Agency (2025-04-22). "Flying Eagles beat Egypt in U-20 AFCON warm-up". Punch Newspapers (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2026-05-23.
  3. Nwosu, Chigozie (2026-04-15). "Transfer: IF Brommapojkarna Secures Nigerian Talent Bidemi Amole". Nigeriasportsnews.ng (in Amẹ́ríka Ínglish). Archived from the original on 2026-05-25. Retrieved 2026-05-23.
  4. Ayobami (2025-04-23). "Flying Eagles edge Egypt in U-20 AFCON warm-up". Vanguard News (in Brítísh Ínglish). Retrieved 2026-05-23.