Jump to content

Beverly Osu

From Wikipedia
Beverly Osu
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemBeverly Ada Mary Osu Chenj-am
Fest nemBeverly Chenj-am
Wen dem bon am27 September 1992 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, model Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulBabcock University Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok2011 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484, L305214 Chenj-am

Baverely Ada Mary Osu (wey dem bon for 27 September 1992) na Naija Video vixen, model an aktres. Plenti pipu sabi am ontop fims wet shi don akt an wen shi folo dem du 8th season of Big Brother Africa. Na Osu win Model of di Year Awod for 2011 DYNAMIX All Youth Awards.

How shi stat life an edukeshon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Osu, wey kom fom Delta Stet but dem bon am for Legos, wet dey sautwestern of Nigeria. Osu du primari skul edukeshon for Daughters of Divine Love Covenant, skul wey dey for Enugu Stet. Shi trai get B.Sc wey mek am go Babcock University, di skul giv am admission to stodi mass communication. Afta som taim shi transfer go National Open University of Nigeria, na dia shi get mass communication digre.

Big Brother Africa

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Insiaid 2013, Osu enta Big Brother Africa as pesin wet dey stan for Nigeria, na na shi get rekod of pesin wey im nem no dey insiaid pipu wet fit komot.

Osu stat one year afta shi finish Big Brother Africa Season 8. Insiaid 2014, Osu akt fest fim wet bi Curse Of The Seven.

Insiaid 2011, Osu win Nigeria Top Video Vixen Award for Dynamix Awards an dat sem year shi win Model of di Year for Dynamix Awods.

Wen Osu dey smol e go Covenant skul wey dey for Enugu Stet to bi Reverend Sista. Shi leta komot for di skul to du anoda tin.

Fims wet don akt insaid

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Love Notes (2024) as Tami .The Freedom (2023) as Therapist .Chief Daddy 2: Going for Broke (2022) .Palava (2022) as Ehi .Asake (2022) .Come Alive (2021) as Judith .Creepy Lives Here (2021) .Progressive Tailors Club (2021) as Cynthia .Unintentional (2021) .Who's the Boss (2020) .Nneka The Pretty Serpent (2020) as Tessy Okechukwu .Zena (2019) as Pohila .Òlòtūré (2019), as Peju .A Soldiers Story: Return From The Dead, as Baby .Your Excellency (2019) .The Family (2019) .Chief Daddy (2018), as Sandra Bello .Black Men Rock (2018) as Cheryl .Curse of the Seven (2016) as Akunne .Pepper Soup (2016) .Ima (2016) .Stolen Lives (2015) .Don't Cry for Me (2015) .Curse Of The Seven (2014) .Caught in the Act (2014) as Lara

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]