Bethel Nnaemeka Amadi
Hau e go bi
Bethel Nnaemeka Amadi
Part of | House of Representatives of Nigeria ![]() |
---|---|
Man abi wuman | man ![]() |
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Wen dem bon am | 25 April 1964 ![]() |
Wen e kpai | 10 February 2019 ![]() |
Wok wey e dey du | politician ![]() |
Post wey e dey | Member of the Pan-African Parliament, President of the Pan-African Parliament, member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria ![]() |
Wie e go skul | Univasti of Jos ![]() |
Party wey e dey for politis | Peoples Democratic Party ![]() |
Bethel Nnaemeka Amadi (wey dem bon for 25 April 1964 – e kpai for 10 February 2019) na one Naija politishian. From 2012 rich 2015, e bi di oga for Pan-African Parliament.
Wetin e du for im laif
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Amadi for 25 April 1964, for famili wey komel from Imo State. E go University of Jos, na di e stodi Law and finish with beta risolt. For 1986, dem kol am go bar — dat one mean say e don bikom loya wey fit stand for kot.[1]
For eli 1990s, Amadi wok for oil kompani for Naija. Leta, e join hand wit som pipul opun law ofis.
From 2012 go rich 2015, e bi di oga for Pan-African Parliament. For 27 May 2015, anoda pesin wey dem kol Roger Nkodo Dang tek ova from am. Amadi kpai for 10 February 2019.[2]
Wia dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Bontle Moeng (27 October 2014). "Bethel Nnaemeka Amadi, President of the Pan-African Parliament". BizNis Africa. Archived from the original on 18 March 2023. Retrieved 7 May 2025.
- ↑ "Former PAP President, Bethel Nnaemeka Amadi dies". spiked.co.zw. 13 February 2019. Archived from the original on 15 February 2019.