Jump to content

Beth Aala

From Wikipedia

Beth Aala don win American Documentary Film Maker and Producer Award Three difren time. E Papa and Mama kom from Phillipines kon stay for United States,and na there dem born am.

She kon go Elk Grove High School wey dey for Sacramantos.Aala kolet bachelor's Degree for UC San Dieg ontop Visual Art Communicatoon Art

Im Film Work Im 2013 film wey dem kol: Supermench