Beni Lar
Hau e go bi
Beni Lar
Part of | House of Representatives of Nigeria ![]() |
---|---|
Man abi wuman | wuman ![]() |
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Fest nem | Beni ![]() |
Wen dem bon am | 12 August 1967 ![]() |
Ples wey dem bon am | Naija ![]() |
Papa | Solomon Lar ![]() |
Mama | Mary ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej ![]() |
Wok wey e dey du | politician, human rights activist, lawyer ![]() |
Post wey e dey | member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria ![]() |
Party wey e dey for politis | Peoples Democratic Party ![]() |
Eye kolor | brown ![]() |
Personal pronoun | L484 ![]() |
Beni Lar (wey dem bon for 12 August 1967) na Naija politishan of People's Democratic party fom Plateau Stet Nigeria. Shi bi memba of di Nigeria Federal Hauz of Representatives wey stan for Langtang North, Langtang Sauth fediral consistency of Plateau Stet. Shi fest enta hauz on in 2007 an in 2019, shi stil kon enta hauz for di fourth taim.
Hau shi tek wok an life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na shi bi one of di girl pikin wey Solomon Lar, bifor bifor Govnor of Plateau Stet an Prof. Mary Lar. Insiaid 2007, na shi plenti pipu vote for to enta Hauz of Representatives. Insiaid 2008, shi sarf as Hauz Representatives chair on Women's Affairs. For July 2014, na shi dey stan for Langtang North an South Consistency. Shi sarf as Chairperson of di Hauz of Representatives Commitee on Human Rights.