Basketmouth

From Wikipedia
BasketMouth_at_AMVCA_2020_63_(cropped)

Bright Okpocha (dem bon am for September 14, 1978) na Naijá komedi pesin an akto wey pipul no well wel Basketmouth. Basketmouth don oganaiz komedi sho laik Basketmouth Uncensored for plenti kontris. Na im produs "Ghana Jollof". Na wen e dey do sho for sho wey dem dey kol Night of a Thousand laughs na im dey for tek sabi am.

How im laif tek stat[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Bright Okpocha for Legos Stet bot im papa kom fom Abia Stet.