Jump to content

Ashley Nwosu

From Wikipedia
Ashley Nwosu
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemAshley Chenj-am
Famili nemNwosu Chenj-am
Wen dem bon am21 November 1954 Chenj-am
Ples wey dem bon amAbia State Chenj-am
Wen e kpai21 April 2011 Chenj-am
Place of deathYaba Chenj-am
Manner of deathnatural causes Chenj-am
Cause of deathliver disease Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am

Ashley Chijioke Nwosu (years wie e dey active na from November 21 1957 go rish April 21 2011) Im na Naija aktor. Dem bon am 21 December 1954 for Abia stet Umuigu Oboro for Ikwuano for southeastern rigion of Naija an e die December 21 2011 for militari Hospitu for yaba Lego's stet for di Western rigion of Naija. Nwosu skul for Umuigu sentral primari skull for lkwuano Abia stet wie e get im fest skul liavin sirtifikate. He kom go sekondari skul for lkwuano Abia stet wie e kolect im west African senior skul sirtifikate. He lata gain admishon to university of Nsukka for Enugu stet wie e graduate wit Bachelor's Degree for zoology.

Som fim e akt insaid

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • A Man for Brenda
  • Power of Love part 1 & 2 (2002) - as Mr. Gideon
  • Aristos (2003) - as Mike
  • Home Sickness (2004) - as Richard
  • Baby Guards (2005)
  • Tears of Nancy (2005) - as Ben
  • Crying Angel (2005) - as Chike
  • Hidden Secrets (2006)
  • Keeping Close (2006) - as Odunze
  • Young Masters (2006)
  • Genevieve (2007)
  • Stone Love (2007)
  • Blessing My Soul (2008) - as Mr. Echem
  • Distance Between (2008) - as Mr. Taylor
  • Nigerian Girls (2009)
  • Okoto the Messenger (2011) - as Mr. Chukwuma