Ashipa
Ashipa, na im stat di Lagos royal ruling hauz, wet hol Oba of Lagos tras dia root fom, na Awori pesin fom Isheri. Na Ashipa bi di Oloriogun (warlord) afta e return di bodi of one Asheru, wey bi war captain of Benin an kolet di Oba of Benin right to govern Lagos. Insaid som Benin histri dem rait dey Ashipa na di grandson or son of Oba of Benin. For Lagos histri tradishonal histri Ashipa na (Yoruba: Aṣípa) na Awori Yoruba chieftan fom Isheri. wey hol Oba of Lagos tras dia root fom, na Awori pesin fom Isheri. Na Ashipa bi di Oloriogun (warlord) afta e return di bodi of one Asheru, wey bi war captain of Benin an kolet di Oba of Benin right to govern Lagos. Insaid som Benin histri dem rait dey Ashipa na di grandson or son of Oba of Benin. For Lagos histri tradishonal histri Ashipa na (Yoruba: Aṣípa) na Awori Yoruba chieftan fom Isheri.
Oba of Benin give Ashipa sword an royal drum wey stan as symbol of authority fom di Oba of Benin wen e dey kom Legos. Anoda tin bi sey Oba of Benin gada som grup of Benin Ofisa to dey du Benin tins for Legos. Na Eletu Odibo dey lead di grup, wet bi di memba of di di Akarigbere class of Lagos White Cap Chiefs.
Som plez for Awori sabi Ashipa as warlord an dey uze di nem for dia famili, an som dey uze am giv pipu title for yoruba land.
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]1. Aimiuwu, O.E.I. [https://web.archive.org/web/20190622103101/http://www.africabib.org/rec.php?RID=183298764. Nigeria Magazine, Issues 100-104, Government of Nigeria 1969. pp. 624–627. Retrieved 3 August 2017.