Aminat Yusuf Jamal
Hau e go bi
Aminat Yusuf Jamal
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija, Bahrain |
| Country for sport | Bahrain |
| Famili nem | Jamal |
| Wen dem bon am | 27 June 1997 |
| Ples wey dem bon am | Naija |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | athletics competitor |
| Sport | athletics |
| Sports discipline competed in | 400 metres hurdles |
Aminat Yusuf Jamal (wey dem bon for 27 June 1997) na Naija-bon Bahrain runner wey sabi run 400 metres hurdles wel wel. Na shi stan for Bahrain kontri insaid 2017 World Championship. Bifor day year shi win two medals insaid 2017 Islamic Solidarity Games.
One of im best rekod na 56.90 seconds in Baku 2017.
Intanashonal Kompetishon
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Representing Templet:BHR | |||||
|---|---|---|---|---|---|
| 2015 | Arab Championships | Isa Town, Bahrain | 3rd | 400 m | 57.27 |
| 2016 | Asian Indoor Championships | Doha | 1st | 4 × 400 m relay | 3:35.07 |
| Arab Junior Championships | Tlemcen, Algeria | 1st | 100 m hurdles | 14.53 | |
| 1st | 400 m hurdles | 58.25 | |||
| World U20 Championships | Bydgoszcz, Poland | 6th | 400 m hurdles | 58.23 | |
| – | 4 × 400 m relay | DQ | |||
| 2017 | Islamic Solidarity Games | Baku, Azerbaijan | 3rd | 400 m hurdles | 56.90 |
| 1st | 4 × 400 m relay | 3:32.96 | |||
| World Championships | London, United Kingdom | 32nd (h) | 400 m hurdles | 57.41 | |
| 2018 | West Asian Championships | Amman, Jordan | 1st | 100 m hurdles | 14.15 |
| 1st | 400 m hurdles | 56.75 | |||
| 1st | 4 × 400 m relay | 3:48.89 | |||
| Asian Games | Jakarta, Indonesia | 2nd | 4 × 400 m relay | 3:30.61 | |
| 2019 | Arab Championships | Cairo, Egypt | 2nd | 100 m hurdles | 14.66 |
| 1st | 400 m hurdles | 57.05 | |||
| 1st | 4 × 400 m relay | 3:48.60 | |||
| Asian Championships | Doha, Qatar | 2nd | 400 m hurdles | 56.39 | |
| World Championships | Doha, Qatar | 17th (sf) | 400 m hurdles | 55.54 | |
| 2021 | Olympic Games | Tokyo, Japan | 25th (h) | 400 m hurdles | 55.90 |
| 2022 | World Championships | Eugene, United States | 29th (h) | 400 m hurdles | 56.78 |
| Islamic Solidarity Games | Konya, Turkey | 2nd | 400 m hurdles | 56.41 | |
| 2nd | 4 × 100 m relay | 44.11 | |||
| 1st | 4 × 400 m relay | 3:33.65 | |||
| 2023 | Arab Games | Oran, Algeria | 1st | 100 m hurdles | 13.56 |
| 3rd | 400 m hurdles | 55.51 | |||
| 2nd | 4 × 400 m relay | 3:37.73 | |||
| Asian Games | Hangzhou, China | 10th (h) | 100 m hurdles | 13.44 | |
| 4th | 400 m hurdles | 56.84 | |||