Aliyu Abubakar
Hau e go bi
Aliyu Mai Sango Abubakar III na di pesin wey dem vote mek im bi Senato for Sokoto North said for Sokoto State, Naija, wen di Fourth Naija Ripoblik stat. E join di All 1People’s Party (APP) wey bi di pati wey im tek ron for di eleshon. Dem giv am di Senato wok for 29 May 1999.
Afta im don stat wok for Senate for June 1999, dem put am for som impotant grup dem wey dey help ron di kontri wel. Dem put am for di grup wey dey chek if pipul dey bihev wel, di one wey dey protet di kontri and faind sikrit informashon, di grup wey handul law and kot mata – and na im bi asistant hed for dia, plus di group wey dey look Police matter, and di one wey dey fait bad medisin and drog wahala.[1]
Wia dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Congressional Committees". Nigeria Congress. Archived from the original on 2009-11-18. Retrieved 2025-05-02.