Alice Ogebe
Hau e go bi
Alice Oya Ogebe wey dem bon for March 30 1995[1] na Nigerian futbala who dey play as forward for FC Masar.[2]
Club career
[chenj-am | chenj-am for orijin]Ogebe bin play for Polish Ekstraliga club KKP Bydgoszcz.
for the end of December 2023, she commot go Turkey, and signed a seal with 1207 Antalya Spor to play for di second half of 2023–24 Super League.[3]
International career
[chenj-am | chenj-am for orijin]Ogebe first match for senior tim na friendly match for 17, January 2019 wey dem lose to China PR 0-3
References
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Archive copy" (PDF). Archived from the original (PDF) on 2019-05-27. Retrieved 2026-03-27.
{{cite web}}: CS1 maint: archived copy as title (link) - ↑ https://int.soccerway.com/players/-/596644/
- ↑ https://www.tff.org/Default.aspx?pageId=30&kisiId=2612728