Alade

From Wikipedia

Alade na village fo Igalamela local government area fo Kogi state insaid Naija. Alade get plenti oil for grand[1]. Di land fo Alade beta wel wel fo farm, e get plenti tins wey dem fit use for agric.

Di Histry[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di Alade community start fo di ely 20th century wen di clan people for Ajakogwu migrate com from Idah and oda community bicos dem dey faind land wey dem fit use farm and wey dem fit use for agric[2].

  1. "Kogi lawmaker calls on government to issue OPLs on Ibaji Oil". Daily Post. Nigeria. January 29, 2017.
  2. Ebune, Daniel Amodu (2002). A Brief Historical Survey of Igalamela/Odolu Local Government Area. United Evangelical Church. p. 41. OCLC 55069386