Alaba International Market

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Alaba international market na eletonik maket wey de inside Ojo, Lagos State, for Naija. Na Alaba intanashonal maket big pass if you wan buy or sell eletonik for Naija.di largest electronic market for Nigeria. Pesin fit stul go Alaba intanashonal to do e eletonik wey don skata wen e dey yuz am. Di maket dey helep pipo wey sabi do eletonik get wok. Na online on Sunday an some speshal holiday dem no dey opun di maket. Di evri day moni an how Di maket popula rish don mek meni pipo from Afrika kom do bizness for dia an dis one don helep Legos Stet get moni.

How di structure of di market bi[chenj-am | chenj-am for orijin]

Alaba international market na perfect market because no dealer fit single handedly influence di price of di electronic product wey dem de buy or sell and the market dey open to everyone. Di market de known for di plenty plenty pipu wey de come buy and sell for di market.