Jump to content

Akinwande Bolaji Akinyemi

From Wikipedia
Akinwande Bolaji Akinyemi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemAkinwande Bolaji Akinyemi Chenj-am
Fest nemBolaji Chenj-am
Famili nemAkinyemi Chenj-am
Noble titleprofeso Chenj-am
Wen dem bon am4 January 1942 Chenj-am
Ples wey dem bon amIlesa Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dudiplomat, profeso, politician Chenj-am
Pat of wok wey e put mindpolitical science Chenj-am
Wu e dey wok forUniversity of California, Los Angeles, University of Lagos Chenj-am
Post wey e deyMinister of Foreign Affairs of Nigeria, director general Chenj-am
Wie e go skulIgbobi College, Trinity College, Temple University, The Fletcher School of Law and Diplomacy, Christ's School Ado Ekiti Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am

Akinwande Bolaji Akinyemi (wey dem bon for 4 January 1942) na Naija professor of politika science wey bi Naija bifor bifor External Affairs Minister fom 1985 to late 1987. Na im bi di chairman of di Nashonal Think Tank.

How e stat life and edukeshon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Akinyemi for Ilesa, wey kon bi Osun Stet nau. E go Igbobi College in Yaba fom 1955 to 1959, Christ's School Ado Ekiti fom 1960 to 1961, Temple University Philadelphia, Pennsylvania, United States, fom 1962 to 1964, Fletcher School of Law an Diplomacy, Tufts University, Medford, Massachusetts, US, 1964 to 1966 and Trinity College, Oxford, England, fom 1966 to 1969.

Im pasonal life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

E mari Rowena Jane Viney in 1970. Dem bon four pikin.

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]