Jump to content

Aisha Maikudi

From Wikipedia

Aisha Sani Maikudi (wey dem bon for 31 January 1983) na Naija wuman wey bi profesor of intanashonal law wey don bi di 7th Vais-Shasellor of di Yunivasiti of Abuja. Na on 30 June 2024 dey chuz am as di hatin V.C of Yunivasiti of Abuja wey di time wey Abdul -Rasheed Na'Allah time don finish as V.C. Na 1 January 2025 im start to bi di niu V.C but Fediral Govamet kansu di arrenjimet wen dem skata di Govanin kansu of di Yunivasiti.