Afrikan Boy
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | UK, Naija |
| Alias | Afrikan Boy |
| Wen dem bon am | 28 March 1989 |
| Ples wey dem bon am | Naija |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | rapper |
| Wie e go skul | Brunel University London |
| Wie e dey liv | London |
| Instrument | voice |
| Stai of song abi fim | hip-hop, Afrobeat, grime |
| Record label | N.E.E.T. Recordings |
| Official website | https://www.afrikanboy.com/ |
| Personal pronoun | L485 |
Olushola Oluwaseun Ajose wey pipul sabi wel wel as Afrikan Boy (dey bon am 28 March 1989) na Naija muzishan wey dey sing wey kom from Woolwich district of London.
Hau e tek go Skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Afrikan Boy rid an koley digree in sakoloji for Brunel Yunivasiti.
Hau im tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Afrikan Boy folo join sing insaid di song Hussel wey de di M.I.A. habom Kala an e na one of di hatist wey M.I.A wan sahin for dia rekod lebel N.E.E.T Rekordin (dey leta kol di rekod lebel Zig-Zag.
Di remix of M.I.A wey Afrika Boy an Rye Rye de inside na im dey kari put for MySpace in 2007. Afrika Boy neva sho for pirate redio, one pafomans hopotuniti wey komon for grime muzik. Afrikan Boy folo M.I.A travul go dey sing fom one piles to anoda jos to sopot am for di 2007 KALA Tour an 2008 Pipo Vs Moni Tour. Afrikan Boy stil du im pasonal sho tu. Ajose folo sing for Splash! festiva. For 26 June 2011, e rilis im mixtape wey get di tahitu "What Took You So Long" for free for im websait. For 26 June 2011, Afrikan Boy rilis im LP "The ABCD" on Yam Rekod.