Jump to content

Adijat Gbadamosi

From Wikipedia
Adijat Gbadamosi
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Famili nemGbadamosi Chenj-am
Nik-nemDija Chenj-am
Wen dem bon am31 December 2001 Chenj-am
Ples wey dem bon amOsun State Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duboxer Chenj-am
Sportboxing Chenj-am
Sports discipline competed inamateur boxing, flyweight Chenj-am
Participant inboxing at the 2018 Summer Youth Olympics – girls' flyweight Chenj-am
Described at URLhttps://www.sports247.ng/adijat-gbadamosi-is-the-winner-of-this-months-best-boxer-of-the-day-award/, https://www.brila.net/boxing-sensation-gbadamosi-says-youth-olympic-silver-medal-is-consolation/ Chenj-am

Adijat Gbadamosi na bantamweight/supa bantamweight boxer wey win silver medal for di 2018 Buenos Aires Youth Olympic.

Na shi bi di fest Naija wuman wey go win dinawod afta shi win Zimbabwean Patience Matawa for di 2023 Afrika Supa Bantamweight championship.

How shi stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Gbadamosi for Nigeria on 31 December 2001.

.African Super Bantamweight 2023

.Youth Olympic Silver medal, 2018

.African Youth Boxing Gold medal, 2018

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]