Abuja Stock Exchange

From Wikipedia

Abuja Stock Exchange (ASE) dem set am up fo 2000 an e kom enta show fo 2001. Na di first exchange fo Naija to kari elektronik enta maket, dem dey do clearing and settlement fo smal an big maket-dem. Afta some time wey dem don stat am e kom get one govment notis lik dat wey kom force dem to klos there operations. Na one powerful Nigerian Stock Exchange wey join togeda wit dem govment so mek di Nigerian stock markets fit stand. Di reason bi say dem no nid second stock exchange fo di kontri.

Wetin dey bi say dem don dey make efot now so dat dem go fit turn di infrastructure wey dey bifo go multicommodity exchange commodities exchange.