Abimbola Adelakun

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Abimbola Adunni Adelakun (dem bon am for September 15) na one Naija pesin wey dey rait buk.

Tori of e life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem born am for Ibadan wey dey Southwest for Naija.Abimbola go skul for univasiti wey dey for Ibadan an e kolet bachelor digri an Masta arts digri inside kounikashion an langwej arts.Abimbola kom get im Ph.D for dans an tiata for Univasiti wey dey Texas, Austin. Abimbola wok wok for The punch newspaper for Legos, Naija, as a raita.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]