Jump to content

2025 Niger State school kidnap

From Wikipedia
2025 Niger State school kidnap
kidnapping
Part ofBoko Haram insurgency Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
LocationPapiri Chenj-am
Coordinate location10°37′30″N 4°24′9″E Chenj-am
Point in timeNovember 2025 Chenj-am
Victim(s)315 Chenj-am
Map

On di 21st of November, 2025, some gun men carry 315 people komot from St Mary's School for Papiri, Niger State, Naija. [1]Up till now, no group don claim say dem do di attack. Di people wey dem carry include 303 students and 12 teachers.

All di other schools for Niger State, plus plenty schools for di states wey near dem, don close down indefinitely because of di attack. Later, 50 of dem manage run away and don go back to their families.

Di skul dey Papiri, for di northern edge of Kainji Lake, Nigeria.[2] before di kidnaping, na 629 student dem di skul put insaid.[3] faiv big kidnaping don hapun since president tinubu mount seat for 2023.[4] Di place were di kidnaping hapun don dey face kidnaping tey-tey.[5]

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. https://apnews.com/article/nigeria-school-abductions-dc3eaa3f1b9d910211e4a2af959ee7a9
  2. https://apnews.com/article/nigeria-school-abductions-dc3eaa3f1b9d910211e4a2af959ee7a9
  3. https://www.theguardian.com/world/2025/nov/22/security-fears-rise-in-nigeria-after-more-than-300-taken-mass-school-kidnapping
  4. https://www.bloomberg.com/news/articles/2025-11-22/nigeria-shuts-schools-after-mass-seizure-of-students-within-days
  5. https://www.aljazeera.com/news/2025/11/24/nigeria-school-kidnapping-whos-behind-it-why-were-children-targeted