Éric Sékou Chelle
Éric Sékou Chelle (wey dem bon for 11 November 1977) na ogbonge futbol maneja an a bifor bifor playa wey don pley as a centre-back. Dem bon am for Ivory Coast, im papa na french pesin an im mama na fom Mali. E pley five taims for Mali nashonal team.
Hau e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Chelle na french pesin an pley wel wel in France, e pley for Martiques, Valenciennes, Lens, Istres, an Chamois Niortais, an for kontri e pley for Mali.
Coachin wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Insaid May 2021, na im dey selet as head coach of US Boulogne, dem leta sack am on 11 December 2021, afta d Klub get three point insaid ten games.
Insaid 2022, na im dem chuz as bi di head of Mali, dey leta sack am on 13 June 2024.
On 7 January 2024, na Chelle dem anous as di head coach of Nigeria sinior nashonal team , Supa Eagles.
Som of im coach wok for teble
[chenj-am | chenj-am for orijin]Team | From | To | Record | ||||
---|---|---|---|---|---|---|---|
P | W | D | L | Win % | |||
GS Consolat | 17 September 2016 | 30 June 2017
{{|30|16|6|8|decimals=2}} | |||||
FC Martigues | 1 November 2017 | 10 May 2021 | |||||
Boulogne | 21 May 2021 | 11 December 2021
{{|16|2|5|9|decimals=2}} | |||||
Mali | 6 May 2022 | 13 June 2024
{{|22|14|5|3|decimals=2}} | |||||
MC Oran | 9 October 2024 |
{{|7|2|1|4|decimals=2}} | |||||
Nigeria | 7 January 2025 | Present | 0 | 0 | 0 | 0 | - |
Total
{{|148|67|40|41|decimals=2}} |
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]1.Mali sack head coach Chelle. Supersport. 14 June 2024.