Niu pej-dem

Niu pej-dem
Hide-am registered users | Hide-am bots | Show redirects

11 May 2024

10 May 2024

  • 19:3019:30, 10 May 2024Emmanuel Iwuanyanwu (hist | chenj-am) ‎[2,880 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Emmanuel Chukwuemeka Iwuanyanwu''' (Dem bon am on September 4,1942) na Naija politishan an biznesman, som dey ci am as one of Igbo pipu wey get moni pas for Naija. ==Hau e tek stat life== Dem bon Chief Emmanuel Iwuanyanwu on Friday September 4, 1942 to Pa Bernard Iwuanyanwu an Madam Hulder Iwuanyanwu of Umuohii Atta insaid Ikeduru Lokal Govmet Aria of Imo Stet of Nigeria. Im granpapa, Iwuanyanwu, na kommanda wey kari lokal solja go faight. Dem bon a...")
  • 00:0000:00, 10 May 2024Josh2Funny (hist | chenj-am) ‎[535 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Chibuike Josh Alfred''' (Dem bon am 18 December 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Josh2Funny''' na Naija pesin wey bi komedian, aktor, an muzikshan.")

8 May 2024

  • 13:0913:09, 8 May 2024Richard Mofe Damijo (hist | chenj-am) ‎[7,868 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Richard Eyimofe Evans Mofe Damijo''' (dem bon am on 6 July 1961) wey plenti pipu sabi as '''RMD''', na Naija aktor wey don tey an e stil bi raita, produsa, lorya an im na bifor bifor journalist. Na im bi di bifor bifor Minista of Kolsho for Delta Stet in 2009. In 2005, na im win Afrika Muvie Akademik Awod for Best Aktor insaid Leading Rol. E kolet Lifetime Akchivmet Awod insaid di 12th Afrika Muvie Akademi Awod in 2016. ==Hau e tek stat life== Dem bon Mofe D...")

7 May 2024

6 May 2024

  • 20:4020:40, 6 May 2024Sule Lamido (hist | chenj-am) ‎[1,523 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Sule Lamido''' (dem bon am on 30 August 1948) na Naija politishan wey sarf as govnor of Jigawa Stet fom 2007 rish 2015. Na im bi di bifor bifor foreign Affairs Minister of Nigeria fom 1999 rish 2003. Na People's Democratic Party (PDP) memba e bi. Insaid 2015 e dey on trial bikos of di kain way e tek du moni enihau by EFCC. ==Hau e tek stat wok== Dem bon Lamido on 30 August 1948 insaid Bamania, Birnin Kudu Lokal Govmet Aria of Jigawa Stet Nigeria....")
  • 07:3307:33, 6 May 2024Karim David Adeyemi (hist | chenj-am) ‎[2,648 byte-dem]Samliverj (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Karim David Adeyemi''' (dey bon am 18 January 2002) na German futbola wey dey play for one German klub Borussia Dortmund an German nashonal tim. Na front Adeyemi dey play.")

4 May 2024

3 May 2024

  • 14:0314:03, 3 May 2024Tekno (hist | chenj-am) ‎[7,337 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Augustine Miles Kelechi Okechukwu''' (dem bon am on 17 December 1990), wey plenti pipu sabi as '''Tekno''', na popula Naijà singa an song raita an rekod produsa. Im song ''Enjoy'' na im dem uze finish one episode of di Emmy-winin TV series Ted Lasso Sseason Three, Episode Seven). ==Hau e tek stat life== Kelechi na fom Ivo Lokal Govmet Aria, Ebonyi Stet, Nigeria. Dem bon am insaid Bauchi Stet insaid famili of six - five bois one girl. E gro f...")

30 April 2024

29 April 2024

  • 23:2623:26, 29 April 2024Bet9ja (hist | chenj-am) ‎[1,065 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Bet9ja''' na one online bettin kompini wey pesin fit bet wen sport dey go on. Bet9ja get dia headkwuta for Naija. Dis kompini de onda ''KC Gaming Network Limited'' an na meni pipo from difren kontri dey kontro di kompini. Legos Stet give am pamishon to dey do di gamblin bizines an di kompini fit stil opun shop for oda part of di kontri.")
  • 14:3614:36, 29 April 2024Mike Adenuga (hist | chenj-am) ‎[1,925 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Cheif Michael Adeniyi Agbolade Ishola Adenuga Jr''' CSG GCON (dem bon am on 29 April 1953) na Naija billionaire biznesman, an na im bi di third pesin wey get moni pas for Afrika. Im kompini Globacom bi Naija sekond telecom kompini wey big pas an e get branch for Ghana an Benin. E get share for Equitorial Trust Bank an oil stil get for Conoil. Forbes chek im wealth an dey sey e rish $6.2 billion as of May 2021. ==Hau e tek stat life== Im papa Oloye Mi...")
  • 09:3509:35, 29 April 2024Chido Obi (hist | chenj-am) ‎[2,163 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Chidozie Obi-Martin''' ( dem bon am 29 November 2007) wey pipo sabi wel wel as '''Chido Obi''' na one Denmark futbol playa wey dey play for Arsenal klub. Arsenal futbol klub de play ''Premier League'' in England. Na front im dey play for Arsenal.")

28 April 2024

  • 20:2920:29, 28 April 2024Habeeb Okunola (hist | chenj-am) ‎[2,656 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Iba Akosin Habeeb Okunola''' OFR, MON, FICA ( dem bon am on 2 August 1981) na Naija biznes pesin, wey dey lik put moni for biznes an e dey lik hep pipu, na im stil bi di cheif exekutiv offisa of TILT Grup, na one big kompini wey get big offis for Nigeria. ==Hau e tek go skul an stat life== E go Santa Marie Skul wey dey Legos Stet for im primari edukashon an kon du im sekondri edukashon for Community Grammar Skul, wey dey Surulere, Legos. Afta smol taim, e go Univer...")

27 April 2024

  • 18:4618:46, 27 April 2024Ebira People (hist | chenj-am) ‎[1,181 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Ebira Pipo''' na one tribe in North-Senta in Naija wey get dia kolshora langwej wey dem dey spik by demsef. Pesin fit see Ebira pipo in Kogi Stet an NasarawaStet. Dia langwej bi like ''Nupoid'' one wey dem dey spik for Benue-Congo. Di langwej na part of Niger-Congo langwej famili. Wen dem neva komot Kogi Stet from Kwara Stet, na from Okene Ebira pipo chuz as dia main sentra an na from Okene dem tek dey kontro di Ebira langw...")

26 April 2024

  • 11:2511:25, 26 April 2024Oby Ezekwesili (hist | chenj-am) ‎[2,929 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Obiageli "Oby" Ezekwesili''' (dem bon am on 28 April 1963) na pesin wey ekonomik mata wel wel, shi lik mek tins dey kleer, shi lik tins dey gud for pipu an shi dey hep pipu wey no tu get. Na shi bi bifor bifor vice president of Wod Bank Afrika region, shi dey insaid pipu wey stat Transperacy Internashonal, shi dey insaid pipu wey stat #BringBackOurGirls mata an shi don sarf two taims for Naija as Fediral Minista, na shi stat #Fixpolitics,di Skul of politis Polic...")
  • 00:1300:13, 26 April 2024Emeka Ihedioha (hist | chenj-am) ‎[3,018 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Chukwuemeka Ihedioha''' (dem bon am 24 March 1965) na Naija politishan wey don do govnor of Imo Stet from 2019 go rish 2020. Supreme Kot of ''Nigeria'' komot am as di govno of Imo Stet on 14 January 2020. Di kot kom tok sey na Hope Uzodima wey bi APC kandidet bi di orijinal winna of di 2019 eleshon. Ihedioha na bifor bifor deputi spika of ''House of Representativ of Nigeria'' from 2011 go rish 2015.")

24 April 2024

  • 17:0017:00, 24 April 2024Zulu Adigwe (hist | chenj-am) ‎[2,885 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Zulu Adigwe''' (wey kpai on 23 April 2023) na Naija aktor an singa, dem sabi am bikos of di kai wey e dey akt lik pesin papa for Naija fims. Plenti pipu fest sabi Mr. B in di komedi Basi an Kompini, an Di niu one wey e dey insaid na 2019 ''Living in Bondage: Breaking Free''. ==Hau e tek stat life== Dem bon Adigw for Enugu wia e dey pas wen e smol, kon leta go Austria we e du im primari an sekondri skul. No bi onli aktin e sabi, e stodi German an French, wok as t...")
  • 09:1309:13, 24 April 2024Abdullahi Sule (hist | chenj-am) ‎[2,468 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Abdullahi Sule''' (dem bon am on 26 December 1959) na Naija engineer, biznesman an politishan wey sarf as govnor of Nasarawa Stet sins 2019. Dem vote am as govnor insaid All Progressives Congress (APC). ==Hau e tek stat life an edukashon== Dem bon Abdullahi Audi Sule on 26 December 1959, insaid Akwanga - West Developmeta Aria wey kon bi nau Nasarawa Stet. E stat im fest skul for Roman Catholic Mission (RMC) Primari Skul, Gudi Station in 1968. E kon leta go Z...")

23 April 2024

21 April 2024

20 April 2024

  • 21:3821:38, 20 April 2024Omoni Oboli (hist | chenj-am) ‎[1,620 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "Omoni Oboli (dem bon am on 22 April 1978), na Naija aktres, e dey rait script, fim direkto, produsa an digita fimmeka. Na for New York fim Akademik shi tek stodi an shi don rait plenti pley like; ''The Figurine'' (2009), Anchor Bay (2010), ''Fatal Imagination, Being Mrs Elliott", ''The first Lady and wives on Strike'' (2016). In 2018 shi dey an dairet komedi fim, ''Mom's at War''. ==Hau shi stat life an edukashon== Dem bon Oboli in Benin City, Edo State, na Me...")

16 April 2024

15 April 2024

  • 10:2310:23, 15 April 2024Foluke Daramola (hist | chenj-am) ‎[1,897 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Foluke Daramola-Salako''' na Naija aktres. Shi dey insaid aktres wey dem rait im nem to kolet Afrika muvie Akademik awod for Best Aktres in a sopotin rol in 2013. Na Yoruba Naija aktres an shi dey produs fim. ==Hau shi tek stat life an wok== Dem bon Daramola on 15 February 1978. Shi finish fom Obafemi Awolowo University. In 1998, shi du im fest fim wey bi Palace. Shi akt insaid Durodola an Above Law. In 2016, im pikin wey bi girl na host for one TV sho. Im fim,...")

14 April 2024

  • 19:4519:45, 14 April 2024Nathaniel Bassey (hist | chenj-am) ‎[2,723 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Nathaniel Bassey''' (dem bon am on August 27, 1981) na Naija singa,, pasto, an e sabi pley trumphet an gospel songraita. Plenti pipu sabi am wit di song wey e rait "Imela", "Onise Iyanu", "Jesu iye" an Olowogbogboro. Afta plenti years wey e don dey sing, Bassey don mek imsef one of di pesin wey dem sabi for gospel songs an singa wey dey sing abaut God wey dem ear pas for Naija. E sabi sing difren kain sty of muzik lik worship, hymns an medley. E dey go di Redeemed...")

13 April 2024

12 April 2024

  • 21:4321:43, 12 April 2024Nnamdi Okwu Kanu (hist | chenj-am) ‎[3,232 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Nnamdi Okwu Kanu''' ( Dem bon am on 25 September 1967) na British- Nigerian politika aktivist pesin wey dey faight mek Biafra stand for Naija. Na im bi di oga kpata kpata of Indigenous People of Biafra (IPOB), wey e stat in 2014. Wetin mek dem stat IPOB na to trai mek stet wey dey for Eastern pat dey on dia own wey stil bi wetin hapun kors Nigeria Civil War of 1967 - 1970. Na im bi Direkto of United Kingdom radio station wey bi Radio Biafra. Dem ares am for Legos,...")